"Flow"
— cantata da Runtown
"Flow" hè una canzone interpretata in nigerianu publicata in 25 dicembre 2024 nantu à u canali ufficiale di l'etichetta discografica - "Runtown". Scuprite infurmazione esclusiva nantu à "Flow". Truvate a canzone di Flow, traduzioni è fatti di canzone. Earnings è Net Worth sò accumulati da sponsorizzazioni è altre fonti secondu un pezzu di infurmazione truvata in Internet. Quante volte a canzone "Flow" hè apparsu in i charts musicali compilati? "Flow" hè un video musicale ben cunnisciutu chì hà pigliatu piazzamenti in i top charts populari, cum'è u Top 100 Nigeria Songs, Top 40 nigerianu Songs, è più.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Flow" I Fatti
"Flow" hà righjuntu 2.1M viste totali è 25.1K Mi piace in YouTube.
A canzone hè stata sottumessa u 25/12/2024 è hà passatu 5 settimane in i charts.
U nome originale di u video musicale hè "RUNTOWN - FLOW (OFFICIAL VIDEO)".
"Flow" hè statu publicatu in Youtube à 25/12/2024 15:00:06.
"Flow" Lirica, cumpusitori, casa discografica
Watch the Official Video for Flow By Runtown
Stream flow
Lyrics
No be the type to Dey overdo
I fit craze but I’d rather rather keep my cool
Evidence wey dey for my move soundgod duro tor no be small title
E no get nothing money can’t do
No gara for who get money pass you
Money dey dey dey dey
Make your mind dey dey dey dey
You know my mind is not for rent
That’s why we can-never connect
You on the side
I’m on the high
I’m coming bright like a comet
Focus
Anytime wey I try to focus
Yansh no dey fit let man focus
Many things wan change my focus
Chorus
Shayo go dey flow like water
Kpoli go dey burn like fire
Shawty wanna leave me go
Na why na why be say e dey pain me ga ga
X4
Steady on the road money moves like I’m Escobar
Paparazzi when I touch down
They do the beef man I do Crocker
Oh oh oh oh oh
Me I like the girls wey dey sharply bend over
Wey carry bunda like a Range Rover
Wey no dey like to dey sleep over
You know my mind is not for rent
That’s why we can-never connect
You on the side
I’m on the high
I’m coming bright like a comet
Focus
Anytime wey I try to focus
Yansh no dey fit let man focus
Many things wan change my focus
Chorus
Shayo go dey flow like water
Kpoli go dey burn like fire
Shawty wanna leave me go
Na why na why be say e dey pain me ga ga
#runtown #flow #officialvideo